Get Complete Song Lyrics

Jlyricz - Echo lyrics

Jay… Soma



Verse 1



People dey for street wey neva chop

While some go overseas to just go chop

Even when oil dey naira dey drop

So how e go be if e come stop

Some people troway face others dey watch

As our glory dey fade pass jeans wey wash

Though me I go yan no be too much

Coz those guys wey dey up no dey like such



So I go hush coz dem dey here

Dem dey see and dem dey hear



Chorus



As hunger just dey echo… echo

Poverty just dey echo… echo

Corruption just dey echo… echo

Killings just dey echo… echo

Echo… echo…



Verse 2



I be think say by now we go don grow

But after all these years nothing to show

Our democracy sef dat one na joke joke joke

Coz all dem promises don turn to scope



But I go stop here coz dem no deaf

Dem dey see and dem dey hear



Chorus



As hunger just dey echo… echo

Poverty just dey echo… echo

Corruption just dey echo… echo

Killings just dey echo… echo

Echo… echo…



Spoken Word



Our leaders have mole vision (they can’t see nothing)

Exalted rogues blinded by vanity

All they see is the dollar sign

While over 200 innocent girls are enslaved in God knows where

A year approaches and Chibok knows no laughter

We take one step forward and three step backwards

And we call that progress

When would this ever make sense?

How would this ever make sense?






0 comments:

Post a Comment

Jlyricz - Echo lyrics